letra de para - kid marley
yeah man
its a bl–dy vibe bruh, you know what i’m saying
ahan
them say na odumodu be the running mate of peter obi
gone, gun!
let’s go
all my people dey para
we no like wahala
but if you bring the fight, we go bring the war
all them dey talk na sh-te
cos them no get the power them no get the might, them no get the might
all my people dey para
we no like wahala
but if you bring the fight, we go bring the war
all them dey talk na sh-te
cos them no get the power them no get the might, them no get the might
yeah
odumodublack
young mussolini
but i’m blacker than finidi
turn semo finish
na my work
i get akpobi
para dey my body
sweeter than egusi
l!ck enemy blood
for every one of them are prey
fortify my gate
make i filare
olokpa dey show
dem say na ndiala reign (ndlea)
dem say na odumodu be the running
mate of pete obi
kid marley tell dem
can my labour be in vain
even under rain
we go f-ck up apc pdp
n-ggas carry kala
with e better pvc
everybody dey kititkiti
run
diokpa dey pull up with hin crew
jump
be like holocaust
see wetin i cause
naija k!ll my people
back in biafra they lost
i am coming for the law
aiming for the clause
fabrizio
here we go again
na blood
all my people dey para
we no like wahala
but if you bring the fight, we go bring the war
all them dey talk na sh-te
cos them no get the power them no get the might, them no get the might
all my people dey para
we no like wahala
but if you bring the fight, we go bring the war
all them dey talk na sh-te
cos them no get the power them no get the might, them no get the might
when i been small them dey call me wakadugbe
when i dey come them dey dread me lucky dube
omo na for super i dey buy my akube
omo i dey rock am like shopping straight from uk
see this life na militant trap use ur uche
see naija every man grab, lagos to dutse
me no get time for who say who say
kunta kinte, with my kindred
we steady grinding, just to see bread
omo see dey dede, dey jonse for ikebe
abobi focus, they want to chop my ireke
and we dey para, we come in they shout chineke
and i dey nack am like say my name na nweke
i no dey back out, them fronting but its too late eh
no be today things
been on this grind like since tay tay
and we wan chop life, finish the food and l!ck plate eh
no debate e, we run this ish while you skate eh
them say we dey do oversabi
but we be the people wey sabi
cheffin all day we no even need maggi
haters wanna poor sand sand in my garri abi?
them say we dey do oversabi
but we be the people wey sabi
cheffin all day we no even need maggi
haters wanna poor sand sand in my garri abi?
letras aleatórias
- letra de self righteous suicide ft. doubt - triggaheartz
- letra de good night - car, the garden
- letra de you and me - adam gale
- letra de hodshei ha'sa'ara - חודשי הסערה - pedro grass - פדרו גראס
- letra de θα δεις μια άλλη (jardin de lumière) - elli kokkinou
- letra de g-mix - mr. pimp-lotion
- letra de roving journeyman - the corries
- letra de eternity - vinyl williams
- letra de menace - drapeto
- letra de tirkedy - תרקדי - omri 69 segal - עומרי 69 סגל