letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de guck - khaled

Loading...

{intro}
is the real real real khae
you say your gbedu na d finest
shey o ye e. khal’ed

{chorus}
ma lo guck o!
omo dey e ma lo guck o!
you follow man inside porsche o!
you con dey think say you b boss o!
o ti guck o!
your babe nab you (you don guck)
if you ain’t about the money(you don guck)
if your maga dupe you(you don guck)
if your wire never click(you don guck)

{verse 1}
ni suru you go hustle for lere
money don come you no dey listen to quarry
now you dey ball you popping shots like balotelli
money don finish you con dey preach for holy mary
you go for race you carry last
you bet money dem chop your cash
you go to school you carry last
you say you good you sing the jazz
you still dey form you sabi p-ss
all dem n-gg-rs wanna ball o!
when we turn bad guys all the girls wan dey come o!
for the n-gg-rs wey don guck o!
they be shipping ma benz oya n-gg- watch the car go
he dey make treats
he said he is known in 1960 make we come bet
he said his grandfather once dated queen elizabeth
now dem talk say dem never get their visa yet
o ti guck o!

{chorus}
your babe nab you(you don guck)
ofe je pizza pelu fork(you don guck)
she decieve you with mary kay(you don guck)
if youre still looking for johnny(you don guck o!)
hook:-
ma lo guck o!
omo dey e ma lo guck o!
you follow man inside porsche o!
you con dey think say you b boss o!
o ti guck o!

{verse 2}
malo guck o!
omo de i malo guck o!
all this girls wan dey fine like darejo
dem wan look like rihanna
but na work o!(but na work o!)
all this n-gg-rs wanna dupe me
dem see bad guy
dey dey look for their mugu well am not that guy
chale come and see ma flows go make you crase
see this mumu wey go meet airforce cause him dey find wifi
you balling with dem n-gg-rs on a code
you making ur own u wanna spend it all alone
dem nab you collect all the dollar
the guys wey borrow you money dey come for the money wey you loan
you tryna mess with me you don guck
o so pe o fe nor muhammed ali pelu luck
omo now you can see why flows ycee o le sun mi
dis younging is about to be the boss
o fe je ebo lori t-ti(you don guck)
use your school fees play 1960
(you don guck)
for school you carry over 10 times
(you don guck)
say make we have patience you get goodluck

{outro}
you don guck!
is the real khae
khal’ed
shey o ye e!

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...