
letra de on the road 005 - kenny huskins
whenever we go catch there we go spoil there
and if you no dey believe my padi bo3kw3
you no go fit tell me sh-t, and yes i wanna be rich, and yes the game is a b-tch but we comot ky33
see i dey flow holla n-gg-s make the come fetch
and if e no be bout money then e b concert
and if e no be bout money i be i donk3
and if e no be bout money my padi yaa s3
kwerh! am3 k33 mini? we dey do am real life charlie jee sini
ni aataw) ni ashishi mi nso minpini
i no dey like tap then stare(stir) ew)) inyee dzidzi
anyemi! ke moko try moko baa pla
deep flow k3 obotemli obaa ka
oya k3 mmla, turn op the mic make i pick pen, i dey sick ky33 f-ck the system!! be the be the anthem
eye red be the only way, we dey do am everyday na wey one too be the holiday?
3y3 mi s3 rappers adani g-y, tight jeans lose flow the game all come make some forkin way
p-ss me the mic na mib3 starti flame, put the b-tches to the side e be the game we dey want penetrate
road to riches i dey navigate, if i no dey want lost every step i take i for dey calculate
what you dey figa? i be go getta
based for the studio, 3h) na mitina
we go do am today, forgetti )kyena
me then the hustle charlie y33twe mpena
i dey owe the game ky33 midi flow b3tika
all i need is one mic meeb) adwuma
i dey want milk the game gyee tsina
everyday new flow noo ky3nky3ma ah
before i go i for be legendary
them want see another rapper bury kenny
rappers i dey murder for the cemetary
i go do this till you see me for your telly
lyrically, i be very, scary p-ss the n-gg-s for the military
coming from the bottom charlie may3 steady
if e no be money e be secondary
letras aleatórias
- letra de putzfrau - kollegah
- letra de immer noch - dexter
- letra de everytime we touch - crazy frog
- letra de all my friends hate me - thank god it's not friday
- letra de run free - sonja sohn
- letra de 5am - pickle darling
- letra de a thug's love story (chapter i, ii, iii) - kool g rap
- letra de wateva ya need - notion
- letra de que sera lo que tengo - pedro infante
- letra de lights off - lil skullkid