letra de pink smile - keasungs
give you love
you no fit get enough of my sweet love
me i no go take you for granted
i go make you forget all your past year
give you love, give you love
your eyes’s so beautiful like a dove huh
smile is so pink
pretty thing i dey feel you baby
all i want na person wey go give me peace of mind
no be person wey go strong face too serious to smile
na you i go date
because na you i dey craze for
take you on vacation
complete relaxation mami
the location go be miami
wetin you see go make you happy
make sweet love in a room wey fancy
this your back dey high me
i love the view when you ride me
i can’t dey it baby
your body drives me crazy tasty girl
i go dey your side
na you wey i like
you light me up like drugs
girl you rock my world i believe in you
this no be joke or cruise
i’ll take good care of you
i’ll do all you want me to baby
you and i can take a ride to
where ever the compass points to
somewhere i can be with just you
this is how i feel about loving you
i see the future in you
na why i really adore you
na only you go be my shorty, money
i go spend dollar on you
fanc dinner for two
me i love to jolly o
i’m in the mood to spoil my only shorty
i love my life
i love the way i dey feel right now
i got a pocket full of money now
letras aleatórias
- letra de jimmy neutron - blackstarkids
- letra de tiedän millainen on ihminen - risto
- letra de backflip - kidhakku
- letra de booty freestyle - chillermusic
- letra de niðurtúr / krít - birnir
- letra de switzerland - d-sisive
- letra de cab driver - peter tork and shoe suede blues
- letra de march to the black crown (live) - suicide silence
- letra de caterpillars - kacy hill
- letra de relentless. - poetik