
letra de run away - kazzey
[paroles de “run away” ft. adam]
[couplet]
oh baby nor be small thing
you done do for my eye
for my eyeeee
dey use body dey fine me
i beg you take your time
take your timee
your ikebe dey call me
you too dey cunny
e nor go funny
if you run away
ikebe call me
you too dey pun me
i nor go leave you
make you run away
run away
run away
[refrain]
nor go let you use me play
na me and you today
i full your plate
open your gate
my heart dey for you
you know i love you
for you i humble
shogbo baby baby
[pont]
your ikebe dey call me
you too dеy cunny
e nor go funny
if you run away
ikebe call me
you too dеy pun me
i nor go leave you
make you run away
[refrain]
nor go let you use me play
na me and you today
i full your plate
open your gate
my heart dey for you
you know i love you
for you i humble
shogbo baby baby
letras aleatórias
- letra de hold on tightly - meet me in montauk
- letra de new beginning (remake) - one shade of soul
- letra de maximum blvck - m-s-i
- letra de k.o. - ghemon
- letra de white crane - mani (f.v.s.)
- letra de , lustlē̆s ' - thorrill
- letra de binibining pinipili - ewon
- letra de gaia floor - noetic j, whirling
- letra de if you're not - city mouth
- letra de menace (327 freestyle) - alikho igama