letra de 6am in lagos - kaydee
yeah…
hmm…
6am in lagos baby
okay…
no rolex but it’s my time…
steady on my grind
they wan drag me god dey my side
upcoming but on demand
your girlfriend told me i’m the man
better watch your back
i’m the new sheriff in town
elemi de lo ma last
so lemme know where you dey stand
used to be in church, i dey with drum dey drop the beat
now i dey studio for night and day dey hop on beats
see i no like talk, you get issues we jam for street
you wan dey form boss na ogbeni flex muscle joor make wе see
alaye, swa, you no dey my lane
alakori bе like you don dey craze
doings yapa ode fe fa ra we
you no get cash but you wanting to flex
savings account omo who you impress
you cannot measure, i’m simply the best
no go do something wey you go regret
me i don’t trust n-ggas, y’all are snakes and fakes and frauds
werey pe hoodie ni polo gee you cap a lot
see i put in work on a daily to get results
so when i blow and k!ll them shows in a few years you no go shock
ice on your neck but it’s panda
fake designer oni prada
you wan dey beef una father
owo baba ijebu ni joor dapada
they don’t all love you when they call you bro
get me a wheelchair i can’t stand these hoes
still on the road steady making this dough
one man army and i’m ready to go
e file ko cook… olopo isonu
cooking up beef but then magii to sonu
you do not know me like bandits in borno
and that sh-t is on you
step in and pull of a madness
got a couple groupies out there
i come alive in the darkness
your boo wanna meet me
your fave wanna be me
you can never beat me
chop life, now we living
tohib rang me up and said mashallah my brother we finna make it
and i’m like amen my brother but right now this girl here dey shake it
shey ibadi lo to yii
omo yen ma’n wo mii
o dan p’ofe do mi
iru kileleyi
something must k!ll a man but
oloun ma je ke payan
e ti lo, ki le ba bo
a’be tun ti lo daran
if you try cross me like pogba,man u’ll start seeing red like mata
i don’t be bothered with these n-ggas cause y’all really no dey matter
got myself a new boo, got myself a new tool
i don’t know if you ready but aswear my ep is coming soon
letras aleatórias
- letra de progress - yung
- letra de lol - vloneronnie
- letra de no one cares remastered - sketti
- letra de fantasmi - asia ghergo
- letra de 不想回家 (don't wanna go home) - 陳蕾 (panther chan)
- letra de subject matter - drumz galore
- letra de bad breed - shotty horroh
- letra de venom og - explicit
- letra de salvar el mundo - g. house brown
- letra de me gustas - paula soto