![letras.top](https://letras.top/files/logo.png)
letra de my dealer (remix) feat kizz daniel - kaestyle & omah lay
[intro]
oh my dealer
oh my dealer
oh my dealer
[verse 1: kaestyle]
for this bad economy
na him this barney wan dey try dey corner me
i tell her say i no go fit to let am bother me
she tell me say i f-ck up she gon’ need apology
apology for what?
this is unjust
abena if you’re tired you can leave of course
she tell me say i’m jealous she gon’ need my trust
someone tell her that we fell off
i don’t need your love
[chorus: kaestyle, omah lay]
oh my dealer
oh my dealеr
oh my dealer, i wan entеr canada
oh my dealer
oh my dealer
give me visa, i wan enter canada
[verse 2: kizz daniel]
[chorus: kaestyle, omah lay]
oh my dealer
oh my dealer
oh my dealer, i wan enter canada
oh my dealer
oh my dealer
give me visa, i wan enter canada
[verse 3: omah lay]
i’m suffocating, i’m suffocating oh
inside my envelope
i just dey let you know
again, again, again, again
the kele wey say she learn economics
she has been helping me spend all my money
i see my destiny waiting upon me for long
apologize for wetin
because you see me for lagos
another misinformation
and now i’m losing my patience oh
wey my dealer?
[chorus: kaestyle, omah lay]
oh my dealer
oh my dealer
oh my dealer, i wan enter canada
oh my dealer
oh my dealer
give me visa, i wan enter canada
oh my dealer
oh my dealer
oh my dealer, i wan enter canada
oh my dealer
oh my dealer
give me visa, i wan enter canada
letras aleatórias
- letra de tutti fenomeni - luca barbarossa
- letra de less than thou - the beths
- letra de take a break - lin manuel miranda
- letra de sweet home - my little lover
- letra de the long and winding road - olivia newton-john
- letra de it's magic - buddy greco
- letra de il vento della vita - ermal meta
- letra de junior high - tory lanez
- letra de ахматова - дельфин
- letra de échate pa' ca - elvis crespo