
letra de living legend - jvsh
i dey pray make we go
far pass the eye can see
all my troubles behind me
yeah yeah
on this journey i saw
strong men wey don fall down
but i’m still on my ten toes
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
nothing come easy
you just gotta maintain
not еven these flows wеy dey bust your brain
sh-t takes time
months years
but i’m done tryna shed these tears
anytime you start e go be like say na joke
gats look front bad belle dem go choke
this na free wisdom e no dey for school
best believe when i say
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
i be living legend
make i carry my music and put am for road
if you don’t know e be jvsh coming with the flow
better clear road clear road
for jayo jayo
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
letras aleatórias
- letra de spotkany - hase/trk
- letra de pubes - the indelicates
- letra de u make me feel - johnny balik
- letra de pasarela (ft. pepper kilo & yensanjuan) (prod. overlord) - yoga fire & fntxy
- letra de introducing - krs-one
- letra de last fight of the primordial - back to r'lyeh
- letra de sento che il tuo nome - miguel bosé
- letra de truand - 13 block
- letra de siannalicante - sianna
- letra de nu mă înveți tu (cum să sufăr) - feli