letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de gen z (caution) - jovi blaq

Loading...

yoo
odogwu on the beat (odogwu on the beat)

oh yea ah yeah
oh ohh ohh
oh na na eh

shey every action
get in consequences
so deliberately
me i live my life
me no wan consequences
for life
so i check all my actions now
no leave things on pending now
so make we check all the things
check am well
no more regreting now

gen z parents
gen z nation
many things now
and i cannot mention
somе wey dey try
and i cannot deny
givе them their flowers
as e sure
no time to pretend o
somethings wey dey come
na on god o
me wey dey talk sef
i no be saint o
somethings wey dey come
na on god o
for life ah yeah
mom shaking b-tt
for tiktok them no shame
them dad bombing
them no fear
we living lifestyle
n0body really send o
caution gen z

mom shaking b-tt
for tiktok them no shame
them dad bombing
them no fear
we living lifestyle
n0body really send o
caution gen z

but me sef
i am doing my thing yeah
so i go dey talk my mind o
make n0body come dey yell o
so dey your dey
make i dey mine o
i am passing information
make you hear am
the vibe go
if you like am
then e better
ah yeah
gen z parents
gen z nation
many things now
and i cannot mention
some wey dey try
and i cannot deny
give them their flowers
as e sure
no time to pretend o
somethings wey dey come
na on god o
me wey dey talk sef
i no be saint o
somethings wey dey come
na on god o
for life ah yeah

mom shaking b-tt
for tiktok them no shame
them dad bombing
them no fear
we living lifestyle
n0body really send o
caution gen z

oh yea ah yeah
oh ohh ohh
oh na na eh
ah yeah

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...