letra de chidima (feat. inventor) - jovi blaq
chidima chidima
why you come play
me wayo oh
why you come leave
me dey go oh
wetin i do you
baby oh
chidima chidima
why you come play
me wayo oh
why you come leave
me dey go oh
wetin i do you
baby oh
i just come new for the area
i meet this girl called chidima
she too fine
no girl wey fine pass
so i sharply go to meet her
i tell her how
i feel about her
i tell her we fit dey together
she tell me she go think about am
the next day she come my compound
she tell me say make
i no leave her
i promise her say
i no go leave her
that i go do everything just to keep her
i give her my love
i give her my heart
i give her my time
i give her my money
i give her everything yeah
but she leave me for another man
she leave me for another man
chidima chidima
why you come play
me wayo oh
why you come leave
me dey go oh
wetin i do you
baby oh
chidima chidima
why you come play
me wayo oh
why you come leave
me dey go oh
wetin i do you
baby oh
them warn me say love is wicked
your lies make me feel we are in good terms
liar, deceiver
i never know shey me i fit forgive her
if i mention painful things
wey you do me
forget i believe you fooled me
opor e plenty
i no fit mention
fact will i be out of the tension
ahh
i been dey always they por you my baby
reap me off
you dey always play me
johnny corny
carry money trabaye
with mr. johnny
ekpa mi e pain me this reality
face them all and i know
i must conquer
i don’t care anymore
me i no force am
this love me i don pause am
and i no fit to regret am
chidima chidima
why you come play
me wayo oh
why you come leave
me dey go oh
wetin i do you
baby oh
chidima chidima
why you come play
me wayo oh
why you come leave
me dey go oh
wetin i do you
baby oh
them warn me say love is wicked
your lies make me feel we are in good terms
liar, deceiver
i never know shey me i fit forgive her
letras aleatórias
- letra de la camisa vieja - cepeda
- letra de 6evermir diss - jaydes
- letra de mariama - kiff fresh
- letra de take me higher - massimo savić
- letra de farinn - húgó isl
- letra de wait on the lord - asa luke
- letra de mvp - levsha1337
- letra de orchestralchange2.mp3 - allio
- letra de tempt - joeyy
- letra de miss - lovecash feat. lyb coca, neptune