letra de holy - jonz (ng)
intro:
wombolo wombolo
(if dem wan to hear we go tell dem anything)
wombolo, wombolo wombolo
(if dem wan to see we go show dem many things)
wombolo wombolo
(if dem wan to know we go yarn dem everything)
baby, baby wombolo
(we just dey dey hustle, make man no go sin)
chorus:
holy, holy
pure white, spirit making man feel blessed
holy, gimme holy water
run the good, run the bad, run the ugly
holy, holy yes i’m wholly
my life, so high you can’t control me now
h-rny, my gyal
so ungodly, but me i too holy
verse 1:
yah omo olomo
one day you will see me no more
no dey joke with omo ologo
wey go love you gon, gon, gon
ololo
country bitter pass alomo
life, e choke mе pass olosho
so i just need vibes, wey go make mе feel
chorus:
holy, holy
pure white, spirit making man feel blessed
holy, gimme holy water
run the good, run the bad, run the ugly
holy, holy yes i’m wholly
my life, so high you can’t control me now
h-rny, my gyal
so ungodly, but me i too holy
vesre 2:
i don pray for things i tire
dis love you know say you say na scam
my life i play am like dice
sad tales
so i jam colorado
make e fly me pass arizona
you no send me, i no send you we no fit carry corona
make we dey
chorus:
holy, holy
pure white, spirit making man feel blessed
holy, gimme holy water
run the good, run the bad, run the ugly
holy, holy yes i’m wholly
my life, so high you can’t control me now
h-rny, my gyal
so ungodly, but me i too holy
outro:
holy, holy
pure white, spirit making man feel blessed
holy, gimme holy water
run the good, run the bad, run the ugly
holy, holy yes i’m wholly
my life, so high you can’t control me now
h-rny, my gyal
so ungodly, but me i too holy
letras aleatórias
- letra de eras3 - tauro boys
- letra de i want to be alone - odius // oktb
- letra de l'ecchymose - nekfeu
- letra de tusirol - v:rgo
- letra de stolen power - eminem
- letra de let's never be apart again - andrew huang
- letra de death horizon - pixies
- letra de four tigers - dan bull
- letra de milky way - dopeclvbworld
- letra de cash rules - manuellsen