
letra de hey father - joeboy
intro
original
ooohhhhh
oh yeah
verse 1
how many times i go talk am
i no do c-ck and bull
if i wan fall, i recover
when n0body send, it’s cool
dem be wan dey whine me
but they misunderstood
who work and pray
go dodge ekwensu
been that way for days
pre-chorus
so wetin?
why you hating?
celebrating, all my wins
i am motivating, while you wasting time
we no dey on top of the same thing
i am fornicating, god save me
dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh
i no dey beg n0body to love me ah
chorus
hey father
shine your light on me, open my eyes o, so i can see
ye, hey father
shine your light on me, open my eyes o, so i can see
verse 2
what do they want from me
what do they need from me
i don see something
counting all my money
you wan kon dey block my bag
god go punish you
olohun dey go get issue
walahi, i go rubbish you
you go need tissue
zazu go reason you
zeh ko to zeh ri o ah
pre-chorus
so wetin?
why you hating?
celebrating, all my wins
i am motivating, why you wasting time
we no dey on top of the same thing
i am fornicating, god save me
dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh
i no dey beg n0body to love me ah
chorus
hey father
shine your light on me, open my eyes o, so i can see
ye, hey father
shine your light on me, open my eyes o, so i can see
letras aleatórias
- letra de 존나게 아티스트 - 렉스디
- letra de wedi karo bojomu - nova maria
- letra de melting core - mr.kitty
- letra de levitando - technicolor fabrics
- letra de ekko - marcus & martinus
- letra de calambre - miss caffeina
- letra de gli occhi della tigre - nayt
- letra de зажигалки - нервы
- letra de almost - steffani bpm
- letra de exhale - sabrina carpenter