letra de count me out - joeboy
i know say you dey think say me i no fit
you think say me i no reach
but i see say you no notice
but i stand fit
dem go talk
dem fit to yarn all they wanna say
but i no send the nonsense
i’m too blessed
god dey my side so you can’t stress me
as i reach here e be like magic
i know you don’t understand it ye
i drop hit
i drop smash hit
and na so e go dey
i’m never stopping ye
as i reach here e be like magic
i know you don’t understand it ye
i drop hit
i drop smash hit
and na so e go dey
i’m nevеr stopping ye
now you see me ‘pon your telеvision
everything i do na their motivation
good vibes and celebration
keep it moving with determination
so ké ma lo wa o
shine bright you can see from afar o
you can’t hold me back mo ma ja o
mo ma ja o ja o ja o
sey you no fit count me out
so you no fit count me out
just because i no dey shout doesn’t mean i don’t know what i am about ye
no fit count me out
motherf-cker no fit count me out out out
‘cause i no dey shout doesn’t mean i don’t know what i am about o na
letras aleatórias
- letra de new year chill 2 - cybersquirt
- letra de adiós! - goeighta
- letra de if i died - wrld wave
- letra de everything we left behind - the young hearts (uk)
- letra de epa-traktor - den bb
- letra de san antonio - shelley segal
- letra de kütt kütt - yarambo
- letra de school - magic air
- letra de covid one nine - xponent b
- letra de prada g’s (feat. method baba & j retro) - anthony 1999