letra de check my phone - joeboy
[chorus]
check my phone
check my snapchat o
nothing i dey hide o
you no go see wetin you dey find o yah
i be fine boy o
many girly wey love me so
but na you i want o
if you no believe make you forget oh ye yeah
[pre-chorus]
ọmọ na flirt i dey flirt no dey vex, make you forgive me
if you still vex, i no send, i go flex you with 10 milli
no go dey judge me on top wetin you see for blog o
i understand if you want to leave or you wan go
[chorus]
check my phone
check my snapchat o
nothing i dey hide o
you no go see wetin you dey find o yе yi
check my phone
check my snapchat o
nothing i dеy hide o
you no go see wetin you dey find oh
[verse]
yoruba boy i don’t cheat
but you tell me i belong to the streets
shawty put your mind at ease iwọ naa nikan ni mo want ti mo need o
oh you think that i’m too good to be true
’cause n0body can do you like i do
stop complaining i’ll put you in the mood
make we dey gum body mo ni super glue
[pre-chorus]
ọmọ na flirt i dey flirt no dey vex make you forgive me
if you still vex i no send i go flex you with 10 milli
no go dey judge me on top wetin you see for blog o
i understand if you want to leave or you wan go
[chorus]
check my phone (check my phone)
check my snapchat o (check my snapchat o)
nothing i dey hide o (babyy)
you no go see wetin you dey find o ye yi
check my phone
check my snapchat o
nothing i dey hide o
you no go see wetin you dey find oh oh oh
[post-chorus]
ọmọ na flirt i dey flirt baby girl make you forgive
if you still vex i no send i go flex you with ten milli
no go dey judge me on top wetin you see for blog o
i understand if you want to leave or you wan go
[outro]
leave or you wan go
if you want to leave or you wan go
if you want to leave or you wan go
wan go
wan go
if you want to leave or you wan go
if you want to leave or you wan go
if you want to leave or you wan go
letras aleatórias
- letra de wait 'til tomorrow - white wing
- letra de joe shmoe's nose - yung skrrt
- letra de elijah - bellsburg sessions
- letra de star island - rick ross & meek mill
- letra de bewitched (among us song) - gamingly
- letra de star - 超ときめき♡宣伝部 (cho tokimeki-sendenbu)
- letra de red herring - maewyn
- letra de monday’s never - the jellybricks
- letra de charlie brown (the coasters cover) - the sensations (jp)
- letra de unbreakable - heaven's basement