letra de underrated - jlomah
oga demsa
jlomah
omoge youre highly underrated
your boy friend they downgrade oo
omoge your under estimated
your boyfriend dey downgrade
shey you no see the way you smile ni
abi you know see the way talk ni
shey dem no see the way you walking ni
abi you know see the way you shaking ni…
omg na angel, omo na angel, omo na super angel omo na super model
even if them buy you ferrari
(e no reach ooo)
if he gives you a mansion
e no reach ooo
if he take you to j-pan
e no reach ooo
a trip to a dubai
e no reach ooo
omoge youre highly underrated
your boy friend they downgrade oo
omoge your under estimated y
our boyfriend dey downgrade
omo should be walking in the mood,,
omo should be flying with her boo
(zoom zoom zoom)
omo have a mind of her own
omo should be on a throne, ( her majesty)
omo should never be shy
omo should always be high, ( high ehe ooo)
omo should be on a diet when she talk you must quiet
omoge youre highly underrated
your boy friend they downgrade oo
omoge your under estimated y
our boyfriend dey downgrade
omo can take clubs on fire omo na man them desire
omo can lift too higher omo day bring fire
see omo should be love like a queen
loving only i can give to you, you day inspire you day give us joy
omoge youre highly underrated
your boy friend they downgrade oo omo e downgrade ooo
omoge your under estimated
our boyfriend dey downgrade
na na na na.. na na na
even if them give you ferrari e no reach ooo
make them buy you bugatti e no reach ooo
jlomah
letras aleatórias
- letra de как ты там? (how are you there?) - nebezao
- letra de master jack - the paranoid style
- letra de cours - arnaudtkrs
- letra de wolfizer - 't hof van commerce
- letra de cool - jesper jenset
- letra de când mă ia flama - cheloo
- letra de se mi scrivi - perturbazione
- letra de vira-vira - mc maromba
- letra de broken hearts are for assholes (live) - frank zappa
- letra de signs - ant chulo