
letra de gngsu (god no go shame us) - jfortune goodman
gngsu
god no go shame us
goodman (jfortune)
easy life….
mr government uhhh
situation dey weigh people down
situation dey weigh people down
when dem say it’s a casting down
tell babylon make dem shut down
when dem say you no fit make am
tell babylon make dem shut down
stylee stylee stylee stylee
stylee stylee stylee ah rum ba stylee
na so e go be na so e go be
na so e go be for we
money dey dangote
na so e go be for we
joyful days happy days
na so e go be for we
power dey jehovah dey
na so e go be for we
tables dey fooduu dey
na so e go be for we
inflation inflating o
wetin concern god pikin
inflation inflating o
wetin concern god pikin
tomatoes don dear for market again
wetin concern god pikin
bag of rice na 200k
wetin concern god pikin
so far dey don break
anyi ga-eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
so far dey don break
anyi ga-eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
stylee stylee stylee stylee
stylee stylee stylee ah rum ba stylee
money dey dangote
na so e go be for we
joyful days happy days
na so e go be for we
power dey jehovah dey
na so e go be for we
tables dey fooduu dey
na so e go be for we
so far dey don break
anyi ga-eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
so far dey don break
anyi ga-eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
so far dey don break
anyi ga-eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
so far dey don break
anyi ga-eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
god no go shame us
selah
letras aleatórias
- letra de huansohn - x-zite
- letra de mona lisa - syn pewnych czasów
- letra de prostsza wersja - bękarty formy
- letra de september - throttle x earth, wind & fire - throttle
- letra de see you again (teddy cream bootleg) - miley cyrus
- letra de woman - omotrack
- letra de geronimo - don bvnks
- letra de lions - iyes
- letra de neighbors - microwave
- letra de #freeimany - dinos