
letra de small yansh dey shake - jerri boi
tell me girl
watin you want make i do o
na you dey gingerin me o
omoste duro
give me one give me two
watin dey play?
na my cassette and music dey play
give me one give me two
tell me watin dey play
na my cassette and music dey play
small yansh e dey shake
small yansh e dey shake
small yansh e dey shake
small yansh e dey shake
small yansh e dey shake
small yansh e dey shake
small yansh e dey shake
small yansh e dey shake
small yansh dy shake oh
oya shakin wetin your mama give u
oya shakin wetin your papa give u
all d girls wen get small uku dem dy shake oh
all d boys when get the rabas dem dy spray oh
h-llo
this body dy do me mele mele
small yansh e dey shake
small yansh e dey shake
small yansh e dey shake
small yansh e dey shake
girl i see how ur body plum
i like your waist oh
girl u dy make me go gaga yeah
you’re my lady gaga yeah
small yansh e dy shake
h-llo
this your body dy do me mele mele
letras aleatórias
- letra de raizin hell - preyer
- letra de you not in - ysl fargo
- letra de por favor no cuelgues (en vivo) - el komander
- letra de y siguen pasando - boulevard des airs
- letra de hello world - diggy
- letra de 9teen - sweetbabymitch
- letra de mentbit - rasmentalism
- letra de il cavaliere e la dama - giorgio laneve
- letra de lost the heart - zen
- letra de stare da dios - manù de dios