
letra de poor man pikin - jerri boi
jerri boi
i be poor man pikin o
mama don dey worry
5 years for poly
1 year for nysc
ahh
i served country wey no serve me
graduate wey dey drive okada
while rich man pikin dey drive benz
all because of connection
poor man pikin o
poor man pikin o
poor man pikin o
poor man pikin o
where my life dey go me i no know
where this hustle self he dey carry me go
how i want take build generational wealth o
where my life dey go mе i no know ahh
where this hustle sеlf he dey carry me go
how i want take build generational wealth
baba god abeg shine touch for my way
anything wey dey cause holdup for my way
make you shift am far away
he don tey wey i dey high way
family don dey dey wait for my return
i don trek for ekenwa road
down down to ojo lasu o
all because i want make a way
olounru mi kogbadura mi
bukata owa lolumi
poor man pikin o
poor man pikin o
poor man pikin o
i be poor man pikin
gheghe na poor man pikin
davido no be poor man pikin
but wizkid o na poor man pikin
letras aleatórias
- letra de beluga - kid milli
- letra de popsicles - horse black
- letra de bet it all - spose
- letra de jeśli boisz się żyć - hary
- letra de on my mind - lish
- letra de kèlè - fatoumata diawara
- letra de horizon - 7¢ herm
- letra de morena - javier urba
- letra de never back down (remix) - brokencyde
- letra de a obscuras - la lupita