
letra de baba - jeroblake
[intro]
yeah
it’s your boy jeroblake
demob city mix
[verse 1]
day by day dey go by
i dey hustle over
me i wan this money
no wan be like dondi
baba show your boy love, cos i dey suffer
e no easy for me
i don’t even know why
tinz hard me scatter
n0body wanna help
suffering all alone
no dey sweet me gon sef
no be who hustle pass
baba na your grace o
[chorus]
baba i want your love
please show me love, oh yeah
baba i want your love
please show me love, oh yeah
[verse 2]
guess it should be over
hard times and with sufferings
living like a church rat
never my portion
need the kinda money wey
all my guys go confam
dangote go find me
otedola go hail me
adenuga go rush me
adeleke go find me
daddy mummy find me
everybody want me oje…
[chorus]
baba i want your love
please show me love, oh yeah
baba i want your love
please show me love, oh yeah
[verse 3]
baba for this new year
ejo dami lo un
ema dami duro
no wan wait tire
mofe ra moto
wanna build my house
wan chop all this money
[chorus]
baba i want your love
please show me love, oh yeah
baba i want your love
please show me love, oh yeah
[verse 4]
day by day dey go by
i dey hustle over
me i wan this money
no wan be like dondi
baba show your boy love, cos i dey suffer
e no easy for me
i don’t even know why
tinz hard me scatter
n0body wanna help
suffering all alone
no dey sweet me gon sef
no be who hustle pass
baba na your grace o
[chorus]
baba i want your love
please show me love, oh yeah
baba i want your love
please show me love, oh yeah
it’s your boy jeroblake
demob city mix
letras aleatórias
- letra de jinchuriki - ha7o the saiyan
- letra de eagle twin - the ballad of job cain, parts i and ii - eagle twin
- letra de nu (2005) - dj project
- letra de ligesom en kvinde - lars lilholt band
- letra de go away!! - lucki
- letra de two weeks - bliss n eso
- letra de æresdrap - don martin
- letra de stand by - aztbm
- letra de 40 - drxga
- letra de mother of cripples (bonus track) - virgin black