letra de lobatan - jaywillz
rollboy ah…
(mad o!)
my dear
what do you need to show you i care
chop all my money girl no fear fear
stay i go hold you shey you dey hear
fine like maami water
watin remain na to dey appear
girl watchu do, i have no idea
i don’t, i don’t know what you do to me
make we do this all night long girl, eh
shey i wrong you jowo jowo
if i hold you lobatan (oh lobatan)
hold you down i swear (oh lobatan)
make we do this all night long girl, eh
if i wrong you jowo jowo
if i hold you lobatan (oh lobatan)
hold you down i swear (oh lobatan)
ah!
i like girls wey dey appreciate
e do me like to carry you go
fine girl no pimple
she smile, you see dimple (i don get babe)
fine like maami water
watin remain na to dey appear
girl watchu do, i have no idea
i don’t, i don’t know what you do to me
make we do this all night long girl, eh
shey i wrong you jowo jowo
if i hold you lobatan (oh lobatan)
hold you down i swear (oh lobatan)
make we do this all night long girl, eh
if i wrong you jowo jowo
if i hold you lobatan (oh lobatan)
hold you down i swear (oh lobatan)
(mad o!)
letras aleatórias
- letra de engin spurning - una torfa
- letra de карманы - эак жак (eak jak)
- letra de let's go in america - andreea mihuțescu
- letra de true colours (solo version) - becky hill
- letra de farda - ahood
- letra de rolo compressor - explosão inferno coral
- letra de mon amour - simona molinari
- letra de ten (get back up) - nathan dawe & mnek
- letra de long life - jennifer what
- letra de body in the water - gaffa tape sandy