letra de usain bolt - jaytunez01
omo iyami
this life lasan you no go get money dem go dey hate you
you go dey fight battle
left and right
verse yen ni mon so o
jaytunez
ile aye yi na war
i be areona kakafor
oma kari is for all
me i don take two shot
i pain them all the sh-t
so many sh-t on me
so many bills on me
is that what you are thinking
your fav na blue print
owu emi na kinti kinti
but mi o le quite quite
me no fit comot for setting
your fav na blue print
owu emina kinti kinti
but mi o le quite quite
me no fit comot for setting
usain usain usain bolt
no fit catch me for road
na why i dey on my own
dey push my p on a low
usain usain usain bolt
no fit catch me for road
na why i dey on my own
dey push my p on a low
angeli mi
gberekomi
kota mayomi
kin popular
ki eyan mon mi
make blessings dey follow me
please god dey for me
even when i’m too big to yin
oshamo mo believe ninu yin
oma jorawon
lamba na turn by turn
i don wait for my turn
not here just for fun
quantitative one after one
orin mi lele i ele gbo tan
as you dey chop this
nikan nse tan
sowaripe ojurawon lo
ah ana ann ann
usain usain usain bolt
no fit catch me for road
na why i dey on my own
dey push my p on a low
usain usain usain bolt
no fit catch me for road
na why i dey on my own
dey push my p on a low
letras aleatórias
- letra de spf50+ - $afia bahmed-schwartz
- letra de облако в штанах (oblako v shtanakh) - zippy kid
- letra de oliver tree - i'm gone [music video] - oliver tree
- letra de drama queen - horrormovies
- letra de oceanside pt. 2 - thouxanbanfauni
- letra de ocean - jaywtf
- letra de 5 minuta - rasta
- letra de 今はいいんだよ。 (it's okay now) - mimi
- letra de act like yourself - rama (lil ramz) alvand
- letra de streetcat - vulvarine