letra de slip over sleep - jaytunez01
ohhhhhhh
oh na jaytunez01
verse ni mon so o
yeh eh eh eh
call me slimpee oo
music mixed by sokatua mixing machine
so sometimes my head is touching
baba god answer my prayer mi
nah hin blessings me i need
make i no carry lasty amin
no go forsake me
grant me all i need
kinle je faaji
gba holliday ninu paris
i’m a star i no demma see
all of them ma feel
jelousy jealousy eh
rekadobanks baby hn
lululi layi pelu oluwaloseyi eh
abi eri
rekadobanks baby
lululi layi pelu oluwaloseyi
pray make dem help me celebratе
make dem dey amazе
pe bawoni jaytunez01 sh-sh-
tete bamise kotodi gobe
make dem dey wonder bawo no shese
some been dey hustle and some been dey sleep
i no wan suffer i work for the slip
street so though and isn’t for the weak
and life been so harsh sh-t got me burning trees
some been dey hustle and some been dey sleep
me no wan suffer me work for the slip
street so though and isn’t for the weak
and life been so harsh sh-t got me burning trees
ayamio jaaa
me hustle for the bag
one life no another
kan malofimi paa
ayamio jaaa
me hustle for the bag
as i dey bomb site o
just one client wey go change my life forever
i do many things for my haters
i no fit shy
when them dey wear prada
no too wonder if i make ham
sometimes dem dey chase me for school no be wonder
i no go house mama no guide
sometimes i dey go school without sanda
oya abracadabra
show me wonder
ori lomon ololaaaa
so sometimes my head is touching
baba god answer my prayer mi
nah hin blessings me i need
make i no carry lasty amin
no go forsake me
grant me all i need
kinle je faaji
gba holliday ninu paris
no go forsake me
grant me all i need
kinle je faaji
gba holliday ninu paris
some been dey hustle and some been dey sleep
i no wan suffer i work for the slip
street so though and isn’t for the weak
and life been so harsh sh-t got me burning trees
some been dey hustle and some been dey sleep
me no wan suffer work for the slip
street so though and isn’t for the weak
and life been so harsh sh-t got me burning trees
ayamio jaaa
me hustle for the bag
one life no another
kan malofimi paa
ayamio jaaa
me hustle for the bag
as i dey bomb site o
just one client wey go change my life forever
letras aleatórias
- letra de ready to love - joey bada$ & ty dolla $ign
- letra de whereareyou? - dylan noir
- letra de yaxşı ki, varsan, universitetim - gülyanaq məmmədova
- letra de zig-zag! - neevah
- letra de over and over - inga rumpf
- letra de cebola - bruna alimonda
- letra de stoplicht - sarah janneh
- letra de ave atque vale - holy martyr
- letra de китти (kitty) - 2night (rus)
- letra de i might die - rasti