letra de payment slip - jay kizzy
i need that payment slip
give me the payment slip
i need that payment slip (bro)
give me the payment slip
if you de send me screenshot ajeh
make e be payment slip
i need that payment slip
give me the payment slip
person wey dem born with funds
no fit know the sh-t wey my eyes don see
i fit look good outside but guy
na me know watin my eyes de see
many, many sh-ts don sup on low
but i still put my hopes on g
person wey fall fit stand again
na why as i fall me i rise again
f those haters wey no want my shine
deep down them no fit afford my kind
see as i de shine them wan off my light
but i get god them no fit low my st–ze
you say your girl no sabi sing you no sabi your girl
i make her kneel in front of me omoh she sabi handle mic (say)
i need that payment slip
give me the payment slip
i need that payment slip (bro)
give me the payment slip
if you de send me screenshot ajeh
make e be payment slip
i need that payment slip
give me the payment slip
my guy don dey on colos
destiny helper he go unfollow
he don dey cry since then
eyes be like person wey get apolo
she say she love me mouth
she wan de use my head (but)
she no fit use the one on top
so i give her the one below
working all day through weekend
money be main thing
back in those days we dripping on
rags and sacks
now i pull up in louis vui
my b-tch gon’ pull up in mercedes
if you ain’t talking money
don’t near me
i just wanna be your man
stacks on stacks i get paid on the daily
tell me what is it you want
you f-cking wan
guns and game i’m on the throne
i just wanna be the one u calling on
eyes on the bag that is what i’m counting on
for the money, i’ve done many things
put this song on repeat
anytime i pull up with my squad
you know it’s a banger with jay kizzy
we can go bank to bank
we can go for milli for milli
money keep making me busy
ice on my wrist
i still want richard millie
we can go bank to bank
we can go milli for milli
money keep making me busy
ice on my wrist
i still want richard millie
i need that payment slip
give me the payment slip
i need that payment slip (bro)
give me the payment slip
if you de send me screenshot ajeh
make e be payment slip
i need that payment slip
give me the payment slip
my guy don dey on colos
destiny helper he go unfollow
he don dey cry since then
eyes be like person wey get apolo
she say she love me mouth
she wan de use my head (but)
she no fit use the one on top
so i give her the one below
letras aleatórias
- letra de çocuk yardım parası nedir 2017 - findeks
- letra de still puttin on the blitz' - iss
- letra de jordskred - team rockit
- letra de fumo un po' - jesto
- letra de fell alright be alright - jaye
- letra de 2 shots - rick ross
- letra de if i have you (live) - vertical worship
- letra de since pac and dre - philthy rich
- letra de house of blood - morgoth
- letra de walk the line - big scoob