letra de chairman - jahrdel
itunexxx
jahrdel!!
mad vibes
i no come here to suffer
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mate na the chairman o
i no come here to suffer
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mates na the chairman
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas bе chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas bе chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
oh lord
oh lord abeg
as i dey work and i dey pray
make i getti money pass dangote
oh lord
i no come to suffer
as i dey work
make i getti money pass otedola
i no come here to suffer
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mate na the chairman o
i no come here to suffer (suffer)
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mates na the chairman
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be
me i gas be
me i gas be
chairman
i just wan be chairman
i just wan be odogwu
i just wan be
i just wa be
i just wan be chairman
i just wan be chairman
i just wan be odogwu
letras aleatórias
- letra de หมกกบ (mok kob) - bnk48
- letra de bushido & shindy - megalomanie (remix) - lighteye beatz
- letra de never askin - token skylark
- letra de boogiepop wicked - ego mackey
- letra de sin ti - espinosaav
- letra de down on town / love’s no answer - giant sand
- letra de northern flicker - viktoria wikmark
- letra de this will never end (remix 2011) - blind guardian
- letra de baller boi (like kobe) - 289shawty
- letra de diamong in disguise - pump action