
letra de ambulance - jaethevert
vanilla
[verse 1]
i no go even think am
when we dey for alter i go say i do
me i no be runtown but i go run anything for you
gum my body like tattoo
for you i’ll never lose my cool
transaction for your savings approved
make them talk all na hullabaloo
[pre-chorus]
yeah
go go
fine diva from obodo oyinbo
ease up on me omo there you go
wetin dey do you oya wetego
i for like know what you know umm
mi casa su casa amigo umm
te quiero, tu alma bendigo (ah)
aura dey scatter my ego
[hook]
set alarm (alarm)
book appointment for your bum bum
backside too complete no comma (yeah)
no negotiation, no akawo
baka wey fi make me empty my kolo
spend am one by one
ìwọ gàn ló pa ìrò
uhh booty weighing like 1000 pounds
put me for reason i wan check and balance
[chorus]
check and balance
check and balance
this your body don put me for ambulance
check and balance
check and balance
this your body don put me for ambulance
check and balance
check and balance
this your body don put me for ambulance
check and balance
check and balance
[verse 2]
bbl or medical, natural or follow come body
omo me i just like am (like am)
i no too dey available for everybody but for you i’ll come faster
uhh we go dey like romeo and julie but our own na jae and cleopatra
believe me when i say i dey for you
i go be your candle, you’ll be my lighter yah yah
[pre-chorus]
yeah
go go (yeah)
fine diva from obodo oyinbo
ease up on me omo there you go (yeah)
wetin dey do you oya wetego
i for like know what you know (i for like know what you know)
mi casa su casa amigo (migo)
te quiero, tu alma bendigo (ah)
aura dey scatter my ego
[hook]
set alarm (alarm)
book appointment for your bum bum (bum bum)
backside too complete no comma (comma)
no negotiation, no akawo (akawo)
baka wey fi make me empty my kolo
spend am one by one
ìwọ gàn ló pa ìrò
uhh booty weighing like 1000 pounds
put me for reason i wan check and balance
[chorus]
check and balance
check and balance
this your body don put me for ambulance
check and balance
check and balance
this your body don put me for ambulance
check and balance
check and balance
this your body don put me for ambulance
check and balance
check and balance
letras aleatórias
- letra de la ultima canción que te escribo - cevid 19
- letra de kiss you in the rain - aye bay
- letra de j'adore - даня комаров (danya komarov)
- letra de j'ai peur - nicole martin
- letra de gutsy (ft. elle j) - bore
- letra de atira' tó mar... - iris (pt)
- letra de god's sympathy - tru trilla
- letra de melancholia - late november
- letra de race - gabriel (chh)
- letra de babzin! - kidd mange, tsumyoki & zadarapper