
letra de shalaams - isah (us)
schalaams
schalaams on my phone i just de p!
a couple grands of naira for that human hair
and schalaams go just de start appear from everywhere
igbo yoruba and even malo girls
omo i swear it’s deep wen hang out with shallow girls
they go start de make demands wey even p-ss ur power
first time u knack de go start de plan their bridal shower
asif say u fit say u wish say
u no even hit she go talk say boys are cliche
she go start they act like tonto dike
her drama too much dey yarns b-lls like say na for pitch we dey
like your matter dey ground
na that’s just ur ego wey i scatter for ground
i know be pikin go dey hustle for ur maga
dey claim heaven sent but na devil wey de where prada
it bad sef caus urs na made in aba
they walk around de form swagga omo ur father
schalaams
schalaams on my phone i just de p!
letras aleatórias
- letra de sweet little messages - charlie faye & the fayettes
- letra de talk to me - parachute
- letra de los recuerdos - agrupación marilyn
- letra de we knew your name until your heart stopped - tullycraft
- letra de un tonto - jessi uribe
- letra de sugarcane - childcare
- letra de right where i need to be - live - gary allan
- letra de what you need - baby phace
- letra de threesome - el barbaro
- letra de tay tay ack - zaheer, the 90s baby