letra de barbados - ikay4l
amaka this your style
dey make me want to high
make we want to fly away o
fly away dubai
e get as you dey smile
wey de make me loose my mind o
so i say let’s go on a vacation
to the skies
let’s go barbados
wake up the neighbors
i’ll buy you anything you want
just when i’m famous
i know dem hate us
dem no fit fake us
dem know say na me be the future
of this lagos
let’s go barbados
wake up the neighbors
i’ll buy you anything you want
just when i’m famous
i know dem hate us
dem no fit fake us
dem know say na me bе the future
of this lagos
e get as you dеy do
e get as your body dey move
the thing dey make my eyes see red
the thing dey make me do malu
dem say – dem say sky is blue
but i say my sky must be you
cuz the way that i be feeling, yeah
it make me wanna loose
everytime you move that back ( that back)
e dey make me loose control
e dey make my eyes de turn around
na you run my parol
make – make i call mopol
make dem f-ck up any hoe
who wan do you anyhow
dem go collect tire o
let’s go barbados
wake up the neighbors
i’ll buy you anything you want
just when i’m famous
i know dem hate us
dem no fit fake us
dem know say na me be the future
of this lagos
let’s go barbados
wake up the neighbors
i’ll buy you anything you want
just when i’m famous
letras aleatórias
- letra de fortune teller (live 1966) - the rolling stones
- letra de imagine - toni romiti
- letra de die summe der einzelnen teile - kante
- letra de la fille à cent sous - georges brassens
- letra de don't fuck with me - hollywood j
- letra de snowflake - anya marina
- letra de me - kldo.
- letra de la imagen de malverde - en vivo - julión lvarez y su norteño banda
- letra de todavía - charles ans
- letra de 1 an de plus - ziqui