letra de ngnp (no girlfriend no problem) - idowest
[intro: zlatan & idowest]
nak
ekaette (no girlfriend no problem)
ekaette (idowest awa mafia)
if you’re single stop searching (je omo, je omo)
nakademus
[chorus: idowest]
no girlfriend, no problem (no problem)
i’m single not searching (i’m single not searching)
no girlfriend, no problem (no problem)
i’m single not searching (i’m single not searching)
no girlfriend, no problem (no girlfriend)
i’m single not searching (i’m single not searching)
no girlfriend, no problem (astala, astala)
i’m single not searching
[verse 1: idowest]
iyawo social media (iyawo social media)
welcome to philadеlphia
500k followers, iphone 11 promax, ko de fе lo nokia
cook indomie you no sabi (funke!)
but she dey yankee
all boyfriend wey dey worry
oya pack money make you happy
[chorus: idowest]
no girlfriend, no problem
i’m single not searching
no girlfriend, no problem (no girlfriend, no problem)
i’m single not searching
no girlfriend, no problem (no girlfriend, no problem)
i’m single not searching
no girlfriend, no problem
i’m single not searching
[verse 2: zlatan]
bi mo se la lawyer, ni mo se la dokito
influencer ko won yapa, won po
iya alase mo pe ole binu si
o mo pe baba lase ma n f’opolo si
no girlfriend no problem
if you get instablog go help you cast them
i write exam but not to get girlfriend
i carry expo still i no still pass them
i follow you follow, i thunder score joromi
relationship ke, i just wan kolobi
kolobi, kolobi, kolobi, kolobi, kolobi
kolobi, relationship ke
[interlude: idowest & zlatan]
no girlfriend no problem
na everyday we dey settle matter
i’m single not searching
no be by bobby, comot wrapper
no girlfriend no problem
aunty jaruma lo ko yamata
i’m single not searching
[chorus: idowest]
no girlfriend, no problem
i’m single not searching (baby what are we?)
no girlfriend no problem
i’m single not searching
no girlfriend, no problem
i’m single not searching
no girlfriend, no problem
i’m single not searching (baby what are we now?)
letras aleatórias
- letra de looking back - parasol (band)
- letra de мальчик федя - flamey
- letra de psychosis - ominum
- letra de 和平童话 (he ping tong hua) - pharaoh (chn)
- letra de gunz and goonz - leewar the maniac
- letra de abschaum - iplolizef
- letra de dior - baldo 0925
- letra de bukiet czarnych róż - atlvnta
- letra de fnaf the musical: the monster that lives in your head - random encounters
- letra de nikki - bayymack