letra de kolo - idodo
idodo
that’s what’s up
if to be say loving you na crime o
me i go to jail o
because na only you dey my mind o (mind oo, mhm ah)
so make dem talk anything dem like o (eh)
say we go dey forever
this our loving na do or die o ah (oh yeah)
girl the way you move your body, dey make me to kolo
make me want to see your mami eh ah
shebi you know you gat me falling, i don falli yakata
if i hurt you girl i’m sorry
ah
say you don locki my heart put for your kolo (mhmm)
you scatter my bololo
anywhere you carry me i go dey follow, follow you o (follow, follow, follow)
the way you fine girl e be like say you be photo, photo, photoshoot (photoshoot)
and if you need money girl i fit to borrow for you (for you)
oh yeah, yeah
for you o
plеase tell me how you feel insidе
girl i want to know tonight, my baby
what’s going on inside your mind
girl, i want to know, please reply me, my baby
’cause i’ve been loving you, loving you, loving you, loving you
for a very long time
wetin man go do, please tell me baby on time
shebi you know you gat me falling
i don fall yakata
if i hurt you girl i’m sorry
ah
say you don locki my heart put for your kolo (mhmm)
you scatter my bololo
anywhere you carry me i go dey follow, follow you on (follow, follow, follow)
the way you fine girl e be like say you be photo, photo, photoshoot (photoshoot)
and if you need money girl i fit to borrow for you o ( for you)
oh yeah, yeah
for you oo
oh oou
letras aleatórias
- letra de everyday is a winding road - the accidentals
- letra de perfect way to die - pile of heads
- letra de 2019 - gabedoesntsleep
- letra de wywdt - topoppgen & fattmack
- letra de 143 - desmond doom
- letra de mr. s3xy sh33p - gu1t4r
- letra de clickbait diss - wini
- letra de what are seo services and why your business needs them - aty
- letra de окак - mamonttt
- letra de carmelita - no prisoners