letra de e no dey slumber - ibitayo
papa oh
you no dey fade o
your name n’ko o
e no dey sour
for every tongue
na your name be the sweetest
for every language
na your name dey reign
daddy oh
your ears na wa o
every language na im you dey hear
hausa dey call you ubangidi
yoruba dey call you olorun
igbo dey call you chineke
excellent, wonderful, marvelous, glorious
alpha and omega
na im be your name
elshaddai, adonai, elohim, rapha
alpha and omega
na im be your name
papa oh
na your power dey fear me
you get power wey fit make life better
if you open am
n-body fit to lock am o
if you lock am
n-body fit to open am
daddy o
na your love dey shak me
your mercy n’ko na elele
i dey wait for the day
wey i go be like you
ooh, i no lie o
papa na you be the best
excellent, wonderful, marvelous, glorious
alpha and omega
na im be your name
elshaddai, adonai, elohim, rapha
alpha and omega
na im be your name
excellent, wonderful, marvelous, glorious
alpha and omega
na im be your name
elshaddai, adonai, elohim, rapha
alpha and omega
na im be your name
(your eyes dey run to and fro o)
24hours you slumber
(baba o’kin sun rara o)
even sef you no dey sleep
…
letras aleatórias
- letra de hold me tight - 堂村璃羽 (riu domura)
- letra de keep it omertá - shynelevell
- letra de bloodclarrt business - a colors show - skiifall
- letra de get u back - chris birdd
- letra de demontime - clutchill & leston
- letra de goner - astralkys
- letra de ice - dok2
- letra de pieces - opera queen
- letra de how tf i get 5k plays on this acc wtf get hexd nigga - heartkimi
- letra de whew - dez d