letra de ozana - hotkid
goke agba moni ma nilari
magoke agba moni ma nilari
magoke agba moni ma nilari
magoke agba moni ma nilari
i tell you back in the days
when me dey ebute meta
the n-ggas wey dey oo
dem no dey follow me play (never)
folake sofunmi pe hotkid please please dey go your way (later)
now me hustle for pay ohh ohh
now the hustle don dey pay
so i be like oh mama
mum see your boy don dey global now
we dey go far now
see the kind place we dey shut down now yeh
we started from instagram
take a look at me now i’m a super star
we dey go far now
see the kind place we dey shut down now (yeh)
so i be like ozana ozana ozana
omo your boy don dey go far ozana ozana ozana
omo your boy don dey k!ll shows ozana ozana ozana
omo your boy don dey shut down ozana ozana ozana iyeee
ewo bi ola bamide
dem want dey follow me dey (alaye dey your dey)
when the boy never make am dem say my mouth be like qote
moti mope moma korede
say blessings go still come my way
now each and everyday ooo ooo
i just dey count my blessings
so i be like oh mama
mum see your boy don dey global now
we dey go far now
see the kind place we dey shut down now yeh
we started from instagram
take a look at me now i’m a super star
we dey go far now
see the kind place we dey shut down now yeh
so i be like ozana ozana ozana
omo your boy don dey go far
ozana ozana ozana
omo your boy don dey k!ll shows
ozana ozana ozana
omo your boy don dey shut down ozana ozana ozana iyeee
goke agba moni ma nilari
magoke agba moni ma nilari
magoke agba moni ma nilari
magoke agba moni ma nilari
letras aleatórias
- letra de that's the way it is - johnny mathis
- letra de será - miguel ev
- letra de the pieces of my mind (intro) - jj soyke
- letra de unity - zay greedo
- letra de enough - lil mosey
- letra de not showing - prina benarica
- letra de hang out - too'flyy woody
- letra de nos fuimos quedando en silencio - la rata bluesera
- letra de 5th dimension - tm298
- letra de hoeicide - ego drip