
letra de oga mi sir - hotkid
you wey dey make money and you no dey show your people love
(see my brother you be broke ass n-gga)
you wey dey make money and you no dey show your woman love
you be player, eyan bundesliga
bo hun e
kora benz
kora porsche
kora vela
to ba lowo lo wo
make you do boys better
bo hun e
to lo club
gbe omo meji
cindarella
to ba lowo lo wo
make you do boys better
oga mi sir ….. x16
no be everytime you give (normally)
but if e dey make you try givе
because love you nеighbour as yourself
but not more than yourself
so no do pass yourself sugbo!
but wey get wey no carry your guys along
(moni gbagbo pe oshi maa set fun awon na)
and you wey shenk your n-ggas ofin won gaso
(moni gbagbo pe oshi maa set ni gba kan)
bo hun e
kora benz
kora porsche
kora vela
to ba lowo lo wo
make you do boys better
bo hun e
to lo club
gbe omo meji
cindarella
to ba lowo lo wo
make you do boys better
oga mi sir ….. x16
shey jeje make you no get issue.. x4
letras aleatórias
- letra de onlyfans - jumanjigang
- letra de göt em up - 1771 gvng
- letra de terminal (acoustic version) - lewloh, sheila dara aisyah, aaron sinclair
- letra de horny [kicks remix] - rav
- letra de terminal - lewloh & julia gartha
- letra de 나의 작은 정원 (little garden) - taeyeon (태연)
- letra de innocent - yeye
- letra de ski (mixed) - young stoner life, young thug & gunna
- letra de ready - speroach beatz
- letra de u up? - young bombs