
letra de jamapiano - hood kidd quan
jamapiano
naa na na na na
oooooh oh ooohhh
everything lit for my there
u wan ur own come get ur share
mankind me i no dey fear
my woman she be my dear
make i bless you all with goodness
i know say u go be my witness
they can never know my weakness
i did it and mute my shyness
i love my mommy
i dey give una some story
make i give god di glory
if i did you wrong i’m sorry
i love my mommy
i dey give una some story
make i give god di glory
if i did you wrong i’m sorry
i get money more than abundance
this b-tches come in tankas
u dey craze don’t be sankwas
we get all them coins more than pesewas
naturally abi nice
physically i dey shine like ice
musically too many vibes
vibes vibes vibes
bi so mi na abi good
fanfoolers think abi fool
ba la na mi ebi cool
chu chu chu
bi so mi na abi good
fanfoolers think abi fool
ba la na mi ebi cool
chu chu
hmm ahh
uhh yeahh
chu chu
hmm ahh
uhh yeah
chu chu
hmm ahh
uhh yeahh
chu chu
hmm ahh
uhh yeah
chu chu
uhhh yeah
i found new bae name chioma
shout to my n-ggas wey dey ashonman
poor man no dey sleep
rich man no dey sleep
no matter what hmmmm dey can never bring me down
down down down down
naturally abi nice
physically i dey shine like ice
musically i get too many vibes
bi so mi na abi good
fanfoolers think abi fool
ba la na mi ebi cool
chu chu chu
bi so mi na abi good
fanfoolers think abi fool
ba la na mi ebi cool
chu chu
hmm ahh
uhh yeahh
chu chu
hmm ahh
uhh yeah
chu chu
hmm ahh
uhh yeahh
chu chu
hmm ahh
uhh yeah
chu chu
uhhh yeah
everything lit for my there
u wan ur own come get ur share
mankind me i no dey fear
my woman she my dear
make i bless you all with goodness
i know say u go be my witness
they can never know my weakness
i did it and mute my shyness
letras aleatórias
- letra de danger decides - shaylee
- letra de 마지막 편지 (i'm home) - surl
- letra de кьют дрилл (cute drill) - pahagor
- letra de жизнь (life) - d.n (daniale neznamov)
- letra de parcours d'aliéné - ekekil
- letra de let me tell 'em - aystar
- letra de thrills - emsee (official)
- letra de it's my party - shear shazar
- letra de river killer - fuzz drive
- letra de little bird, little bird - alvaro domingo & plácido domingo, jr.