
letra de idk (cover) org. wizkid ft. zlantan - homeboirhymes
[chorus: wizkid]
wan manta and feel alright
ahn~ahn~ahn~ahn~ahn~ahn bae
holla at my gs tonight
sometimes, na so e be sometimes
[covered verse: homeboirhymes]
sometimes i just really wanna stay high
every morning me i try to dey pray hard
me wake up me i pray to jah, bless my soul
let this music thing wey he give me stay track
err
mi onigbanye
all these girls no wan come, no wan reach my end
who wan come see me then when my own baje?
ehn, fola
oya, oya, oya
shey kia kia?
shey je je?
when i put it on a low girl you say “yeah yeah”
no do me smеh smeh
she be 10/10
wanna livе my life and keep it hundred
me i wanna know why you put on repeat
homeboirhymes moti gbe gbe ti gbe
if na song i dey fefe nefe, hehe
baby i dey fefe nefe
[chorus: wizkid]
ahn~ahn~ahn
and i know dem how feel tonight
i know man i wan dey tonight
wan manya and feel alight
ahn~ahn~ahn
letras aleatórias
- letra de the tower (single version) - te/mo teagan
- letra de smrt - icedoutsider
- letra de record city after world - jejune
- letra de no me des tu adios - дэниел пол (daniel paul)
- letra de dorianův obraz - oceán (cze)
- letra de all of my friends - [this band has no name yet]
- letra de the omen - made men
- letra de forever ended yesterday - since my beloved
- letra de it’s a stick up - tony yayo
- letra de lean - veil (hyperpop)