letra de it is well forever - holiyo
it is e well with me o;
it shall be well with you o
and it must be well with us o
forever
people wey no fear god o
them think say life go bad o
my life just dey better o
forever
baba god say na so o
i don dey see better o
na so god want for me o
forever
them don go swear for me o
na so their power fail o
i don dey hamma for here o
forever
them don throw jazz for me o
them say i do juju o
but na jesus stand for me o
forеver
i say, it is e well with mе o;
it shall be well with you o
and it must be well with us o
forever
uncle, aunty
make you no worry
wetin dey sh-lle
baba dey see am
when e go happen
your eyes go clear
and you go fear god
ewo, it is e well with me o;
it shall be well with you o
and it must be well with us o
forever
wahala dey for them o
them no go see our back o
them no go fit oppress o
forever
e don dey reach your time o
better must come to you o
baba don sign for you o
forever
them think say me i go die o
na so them wait and die o
baba god save my life o
forever
them tie dumb baby for bush o
them think say na me them tie o
na so their cup come full o
forever
i say, it is e well with me o;
it shall be well with you o
and it must be well with us o
forever
mama, papa
god dey see you
brother, sister
god he too much
enemies go scatter
your god too strong
people go see am
say god do better
for me and you
them call our name
baba god show
na so them fall
our god don do am
ewo, it is e well with me o;
it shall be well with you o
and it must be well with us o
forever
it is e well with me o;
it shall be well with you o
and it must be well with us o
forever
letras aleatórias
- letra de good life not good moods - pablo zen
- letra de just the beginning: intro - darealkingcoopa
- letra de mind in rage - teeraey
- letra de boundary - phony
- letra de con el cora roto - grajeda
- letra de そよ風にのって (dans le même wagon) (japanese ver.) - marjorie noël
- letra de big talk - the notionaries
- letra de i.f.i.f. - thot squad
- letra de nachtwind - cael
- letra de paradigm - closure