letra de reggae blues - harrysong
[chorus: harrysong]
after the reggae play the blues
the blues the blues
make you do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze the booze
everybody wanna groove
as far as e money dey pay
dey pay dey pay
skiibii o pop champagne oh ah ah
[verse 1: olamide]
bobo see baddo wey dem dey bu
dey bu dey bu
he dey tell amokachi the bull
the bull, the bull
see money for floor like swimming pool
the pool, the pool
eh dey gimme wings like redi bull
the bull, the bull
baby anything u want make i do
i do, i do
i no be tiger back to my bull
my bull, my bull
oya now, our master oh
e dey gbadun oh
if your body touch omoge she go get belle
jesu.!!
[chorus: harrysong]
after the reggae play the blues
the blues the blues
make u do, as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
everybody wanna groove
they groove, they groove
as far as e money dey pay
dey pay dey pay
skiibii o pop champagne oh ah ah
[verse 2: k-cee]
ladies call me talk and do
i talk, i do
cause i no dey for c-ck and bull
the bull, the bull
dance for reggae, dance for my blues
the blues, the blues
na turn by turn life dey do
dey do, dey do
oya my madam
dance for me my madam
i like how you gbalam
i will spend you many dollar eh
[chorus: harrysong]
after the reggae play the blues
the blues the blues
make you do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
everybody wanna grove
they groove, they groove
as far as e money dey pay
dey pay, dey pay
skiibii o pop champagne oh ah ah
[verse 3: iyanya]
baby say am more then good
his good, his good
na me dey put am in the mood oh
in mood, in mood
baby come over my place oh
my place, my place
make you dance the reggae, dance the blues
the blues, the blues
if u give am to me i go take am
take am
i like the way you dey shake am
shake am
call me daddy, i go call u mummy oh
i like the way u dey take am
take am
na only u wey no dey fake am
fake am
i call u mummy
just call me daddy oh, daddy
because…
[chorus: harrysong]
after the reggae play the blues
the blues the blues
make u do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
everybody wanna groove
they groove, they groove
as far as e money dey pay
dey pay, dey pay
skiibii o pop champagne oh ah ah
[verse 4: orezi]
no go think am na dollar we spend no be cefa
ah ah
na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer
eh eh
enugu girls dem like to do
to do, to do
as long as u get money to boost
to boost, to boost
baby your baka big like toolz
like toolz, like toolz
follow me come and pay your dues
your dues, your dues
i know that u’re feeling the n-gga oh
n-gga oh
and na my money, u feeling the nikka oh
nikka oh, nikka tinini tanana nita
sapala biko ntaa
[chorus: harrysong]
after the reggae play the blues
the blues the blues
make u do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
everybody wanna groove
they groove, they groove
as far as e money dey pay
dey pay, dey pay
skiibii o pop champagne oh ah ah
letras aleatórias
- letra de bioło nysa - dohtor miod
- letra de love songs - hbk tyranny
- letra de meet me here - the sharretts
- letra de 1 instante (ft. lusi) - alequi
- letra de former compadre - lowlife (uk)
- letra de feelings - tristan wells
- letra de the poster - daddyz boy
- letra de stand up - s-beats music
- letra de quiero que sepas - young eiby
- letra de sei del mattino - i le lucertole