
letra de applause - harrysong
applause, applause, oooh applause
applause, applause, oooh applause
mr songz, mystro, alter plate
everything for you my baby
let’s go
applause, applause a round of applause
applause, applause a round of applause
she fine make we give her
a round of applause
she sabi make we give her
a round of applause
wait
let me tell you something
something that you know
that will lead to something
wey n0body know
wey dey scatter my head o
my head o, my hеad o
you will never forget o
forgеt o, forget o
because i love you temi
baby pause let the whole world see what i see o
applause, applause a round of applause
applause, applause a round of applause
she fine make we give her
a round of applause
she sabi make we give her
a round of applause
clap your hands for this girl
this girl is good
another one for this girl
she make me feel good
oh my lord o
oh my lord o, i dey feel her
harrysong is in love o
see as i enter
because, i love you temi
baby pause
let the whole world see what i see
applause, applause a round of applause
applause, applause a round of applause
she fine make we give her
a round of applause
she sabi make we give her
a round of applause
she fine make we give her
a round of applause
she sabi make we give her
a round of applause
she fine make we give her
a round of applause
she sabi make we give her
a round of applause
mixing zeeno foster
letras aleatórias
- letra de yuri on ice - taro umebayashi
- letra de so what* - quavo
- letra de surgeryman - rozz dyliams
- letra de bordeaux - serge lama
- letra de the internet is here - dan & phil
- letra de run + hide - ghosts of august
- letra de korkma söyle - sancak
- letra de studio - walid sevran
- letra de maneres de viure - crim
- letra de la miseria de vivir - anomalia