
letra de ebeano (feat. skibii & kcee) - harrysong, skibii & kcee
rus – harrysong]
sisi agatha
all your things e dey sweet my heart oh
oh lo lololo ebaeno
eh on top your matter
i fall for gutter
e dey sugar my heart oh
oh lo lololo ebeano
ehn i read your letter wait for you
for roundabout oh
oh lo lololo ebaeno
and i still dey love you
baby tell me whats my gain oh
oh lo lololo ebaeno
e-money one (ebaeno)
help me beg (ebaeno)
i get money (ebaeno)
i get motor (ebaeno)
and i soji (ebaeno)
she still dey dull me (ebaeno)
why you dey do this (ebaeno)
baby mo (ah ebaeno)
because you fine oh (ebaeno)
because you set oh (ebaeno)
why you dey do this (ebaeno)
baby mo (ah ebaeno)
sisi agatha
all your things e dey sweet my heart oh
oh lo lololo ebaeno
eh on top your matter
i fall for gutter
e dey sugar my heart oh
oh lo lololo ebeano
ehn i read your letter wait for you
for roundabout oh
oh lo lololo ebaeno
and i still dey love you
baby tell me whats my gain oh
oh lo lololo ebaeno
i feel your love (ebaeno)
i need your touch (ebaeno)
ah baby when we (ebaeno)
oya now (ebaeno)
i don dey craze oh (ebaeno)
help my case oh (ebaeno)
i no be your mate oh (ebaeno)
you just dey (ah ebeano)
because you fine oh (ebaeno)
because you set oh (ebaeno)
who give you right oh (ebaeno)
to just dey (ah ebaeno)
sisi agatha
all your things e dey sweet my heart oh
oh lo lololo ebaeno
eh on top your matter
i fall for gutter
naijalyricszone.com
e dey sugar my heart oh
oh lo lololo ebeano
ehn i read your letter wait for you
for roundabout oh
oh lo lololo ebaeno
and i still dey love you
baby tell me whats my gain oh
oh lo lololo ebaeno
i pop champagne (ebaeno)
i throway swagu (ebaeno)
the girl dey feel me (ebaeno)
and she still dey (ebeano)
atm card (ebaeno)
yana recharge card (ebaeno)
what do you want (ebaeno)
my baby oh (ah ebaeno)
because you fine oh (ebaeno)
because you set oh (ebaeno)
wetin you want oh (ebaeno)
my baby oh (ah ebaeno)
sisi agatha
all your things e dey sweet my heart oh
oh lo lololo ebaeno
eh on top your matter
i fall for gutter
e dey sugar my heart oh
oh lo lololo ebeano
naijalyricszone.com
ehn i read your letter wait for you
for roundabout oh
oh lo lololo ebaeno
and i still dey love you
baby tell me whats my gain oh
oh lo lololo ebaeno
ebaeno ebeano ebaeno ebeano
oh lo lololo ebaeno
letras aleatórias
- letra de knowing me knowing you - radio edit - dcx
- letra de somebody to love justin bieber - j bigga
- letra de no flex zone freestyle - ezri
- letra de versace remix - that boy zarius
- letra de pycha - zeus (pl)
- letra de so you like what you see - samuelle
- letra de a 190 - hermanos herméticos
- letra de bitch - theesatisfaction
- letra de the thrill is gone (from yesterday's kiss) [sitd] - aretha franklin
- letra de un poco tarde* - rels b