letra de daily - hagin
daily lyrics
baby girl you go think i dey lie my baby oo
but na you wey dey burst my brain on a daily oo
i don carry your matter reach my medulla oo
cos na you wey dey cool my brain on a daily oo
i want to die for your matter o
anything you want i go carter o
na you wey go born my tata o
and i no go play you like kaka
ife ife o
ife ife o
ife ife oo
ife ife ooo
baby girl you go think i dey lie my baby oo
but na you wey dey burst my brain on a daily oo
i don carry your matter reach my medulla oo
cos na you wey dey cool my brain on a daily oo
na you wey i dey sing for
na you wey i dey vibe for
why you no dey gbadu my thinking baby?, why you come dey looseguard?
why i come dey think of you
whеn you no dey think of me my love
whеnever my guys come through, dem go be like say this girl is not for you
if i ever did you wrong, i promise i will not do it again
you know me i too love you, me i no fit use you play again
baby girl you go think i dey lie my baby oo
but na you wey dey burst my brain on a daily oo
i don carry your matter reach my medulla oo
cos na you wey dey cool my brain on a daily oo
i want to die for your matter o
anything you want i go carter o
na you wey go born my tata o
and i no go play you like kaka
ife ife o
ife ife o
ife ife oo
ife ife ooo
adds adlibs and song ends….
letras aleatórias
- letra de kherson - lil scrill
- letra de $ports + - lil woodsy
- letra de blame the clock - the roscoes
- letra de pingal (feat. awang ngatmombilung) - ndarboy genk
- letra de railway - dando shaft
- letra de don't you miss your baby - count basie
- letra de rakija - suzana delić suza
- letra de subtiele beheer - sterfbed
- letra de isitclearnow - tr1st4n
- letra de stupid - sake (rapper)