letra de nothing new - gyidi
[verse 1: gyidi]
plenty things wey me i see, i see
some of them be bitter wey some be sweet
sometimes i wanna run but sometimes i’m still
cos i know it’s not by might but your will, your will
[chorus: gyidi]
see nothing new under the sun
man dey there before dem born you
see nothing new under the sun
so make you humble yourself
see nothing new under the sun
man dey there before dem born you
see nothing new under the sun
so make you humble yourself
[verse 2: gyidi]
the life wey we dey no be joke, no be joke
bite more than can chew you go choke, you go choke
you dey wan fly plane but first make you learn to drive car
the little you get ibi ein go take you far
[chorus: gyidi]
see nothing new under the sun
man dey there before dem born you
see nothing new under the sun
so make you humble yourself
see nothing new under the sun
man dey there before dem born you
see nothing new under the sun
so make you humble yourself
[outro: gyidi]
wob3gyiedi
letras aleatórias
- letra de money make me wet - dyamond doll
- letra de vibe - kid sharif
- letra de brunch - cammy dub$ & sækyi
- letra de wild - medium build
- letra de ants in the palm - our last enemy
- letra de broken - xersize
- letra de dieu hoa electrolux esv09crr-c3, inverter 9.000btu - the gioi dien may online
- letra de nothing to lose - joshi
- letra de like this - andybemackin
- letra de 晴れ舞台 (hare butai) - jero