
letra de lagos - g’wheen
[verse 1: g’wheen]
dem say i suppose be pastor
but im a bad guy
2am on the street of lagos, rolling with my home boy
no be sey we no like the rolls royce
as money no dey so we use bus, we trynna catch a show see the road block
thats the kind of life we live in lagos
some people dey the party for the hold up
[chorus: g’wheen]
i say good morning my neighbours
tell me how you doing my neighbours
wetin you find make e no lost
“wetin you find make e no lost”
cos the street is contagious, only jam jam na him dey save us
no be everybody student for the campus
“ah egbe ti ti”
“koba”
“slow”
[verse2: g’wheen]
yeah!
life e no easy, everybody packaging na efizzy yeah yeah
gimme! make i reason
“make i reason dada”
ogbeni, eh, this is lagos
everybody packaging forming famous
and some people dey the conner wey dey jealous steady
“aweh”
[refrain: g’wheen]
because me know sey, my time e no be their time
their time e no be my time
me i no mind me steady on my li-ne
[chorus: g’wheen]
i say good morning my neighbours
tell me how you doing my neighbours
wetin you find make e no lost
“wetin you find make e no lost”
cos the street is contagious, only jam jam na him dey save us
no be everybody student for the campus
-instrumental plays
[refrain: g’wheen]
because me know sey, my time e no be their time
their time e no be my time
me i no mind me steady on my li-ne
[chorus: g’wheen]
i say good morning my neighbours
tell me how you doing my neighbours
wetin you find make e no lost
“wetin you find make e no lost”
cos the street is contagious, only jam jam na him dey save us
no be everybody student for the campus
outro
“6-6-6-6-6 the beat”
letras aleatórias
- letra de hip-hop history - dawage
- letra de vengo por ti - def rebel
- letra de secrets - summer walker
- letra de stargazer - kja'von
- letra de hip hop feat. egovert & wavehi - graffitiavenue
- letra de krav maga - michael swissa feat. sharmel
- letra de breakthrough - king's collective
- letra de so slime! - lilhill
- letra de what you're made of - lindsey stirling
- letra de taikaa - jutski, iso eli, beige, lukewolf