letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de command - guntah

Loading...

rulely is a mutantboy not a k!ller
them say wahala i bring come
them say i move like a bison
i no dey too dey talk
but you too dey gawk
if na this one, na this one
reward for heaven na mansion
so you wan come do like pastor
who go fall, go fall
when e dark, you call
i fit make you my mission
i dey command all the mutants wey don dey for here
i never too talk, you don dey fear
kele to my left, my mademoiselle
i dey command all the mutants wey don dey for here
i nеver too talk, you don dey fear
kеle to my left, my mademoiselle
(kele to my left mademoiselle)
wetin i wan talk
wetin i wan talk o
wetin i wan talk
wetin i wan talk o
wetin i wan talk
wetin i wan talk o
(pack my things and i carry go)
wetin i wan talk
wetin i wan talk o
wetin i wan talk
wetin i wan talk oh god
thing i wan talk
thing i wan talk
thing i wan talk
i dey command all the mutants wey don dey for here
i never too talk, you don dey fear
kele to my left, my mademoiselle l
i dey command all the mutants wey don dey for here
i never too talk, you don dey fear
kele to my left, my mademoiselle
(kele to my left mademoiselle)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...