
letra de composure - guchi
i dey stagger but i no fit to lose my composure
all is in order, hennessy no go put me for motion
ahh, ojoro
oluwa don buy me zobo
make i dey shut down shows, colombo
dem go dey halla my name on reload
me and my bannies
we dey high fashion on top
quilox everyday on soft, mpepenepe and we no dey fo
and so what?
wey your bobo? make you lend am
if the pass too sweet, colonize am
masta, give me instrumental
see the gbedu too sweet, e dey enter
basically, i dey throway money like cubana
who be that putana?
question my voltage, your father
when them send invoice, na who dey sort am?
as an abuja boy, i go pattern shisha, cool down
kala
yahuza, i order massa
gizzard full ground
dole dole
loke loke
dj, okay
play me gobe
amaka, play your tape
hushpuppi dealings na him i run
for the club they can never treat me one kind
i show them my hand
hushpuppi dealings na him i run
for the club, dem been wan come treat me one kind
until i show them my hand
me and my bannies
we dey high fashion on top
quilox everyday on soft, mpepenepe and we no dey fo
and so what?
wey your bobo? make you lend am
if the pass too sweet, colonize am
masta, give me instrumental
see the gbedu too sweet, e dey enter
hennessy gbemi trabaye
so no ginger me, no ginger
no shalaye
hennessy gbemi trabaye
so no ginger me, no ginger
no shalaye
i dey stagger but i no fit to lose my composure
all is in order
me and my bannies
we dey high fashion on top
quilox everyday on soft, mpepenepe and we no dey fo
and so what?
wey your bobo? make you lend am
if the pass too sweet, colonize am
masta, give me instrumental
see the gbedu too sweet, e dey enter
letras aleatórias
- letra de dustpack - smoketeam6
- letra de sequencia do toma tudo - bibi babydoll
- letra de nómada - a.d.n. (prt)
- letra de nuk o ka ma qet - luana vjollca
- letra de rutinska kontrola - klikk32
- letra de help me out - nick green (aka nickisnotgreen)
- letra de welcome to the grave - marthyria
- letra de flirting - mimiirose (미미로즈)
- letra de love won't come around - the get right band
- letra de lip sinking - the hoosiers