
letra de holiday - greatmantakit
my liver
e no go ever cut for your matter
i’m sending prayers up to the father
and back to sender to every ogbanje
your fitila, e no go ever quench
your river, e no go ever dry
osimiri atata
e go dey for you everyday
cause i remember when you dey for me
when i no get power to gbe body
you be the person i be steady calling
lifting up when i be steady falling
so wherever you dey, ki olá yi wolé
i pray for the answer whenever you pray
i’ve been talking to the father
me sef i dey pray
when i get my on knees i pray
father, bless my brother where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
bless my sister where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
water for my eyes everytime
when i remember say you nearly kpai
e be like cloth wey dem wash
and jesu christi
as you no mind put your life onn the line
say for you i dey ten toes all day
you be mon ami everytime everyday
n0body fit understand why everyday
i dey steady dey dey get on my knees i say
father, bless my brother where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
bless my sister where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
father, bless my brother where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
bless my sister where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
father, bless my brother where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
bless my sister where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
letras aleatórias
- letra de fit for it - g0uenji
- letra de before you go out - g0uenji
- letra de 3000 - gorby
- letra de monsters inc. (original) - ski mask the slump god & atl jacob
- letra de slut down - ynkeumalice
- letra de endless youth - kaleida
- letra de venus - reizan
- letra de kokaina 2.0 - don xhoni & gzuz
- letra de i miss u so much - anji (usa)
- letra de we don’t talk about bruno (baby yoda sings) - hinkired