
letra de findi george (if i hear pim) - greatmantakit
chorus
if i hear pim for middle of night
i no dey fear i pray to god
then i attack finidi george
if i hear gbes! for middle of night
i no dey shake, i pray to god
then i attack finidi george
verse 1 – greatman takit
i don get on my knees i prayed
i don tell ebenezer say
na only him be the stone wey i trust
no other rock go fit take my place
i don cast all my cares and burdens
wipe all the tears commot from my face i don sing
i surrender all holy ghost fire set me ablaze
confidence level 100
who be that devil? i don send them back to the bola
back to the pit i move like a rebel i don’t blend
if you be cannibal obara jesus na him i dey drink so i don’t fear
shakabula with the tongues i speak so make una come
chorus
cause if i hear pim for middle of night
i no dey fear i pray to god
then i attack finidi george
if i hear gbes! for middle of night
i no dey shake, i pray to god
then i attack finidi george
verse 2 – imrhan
walk in and leave demons shook with a sword that looks like a book
tell the enemy my weapons of warfare
ain’t carnal
i’m going round there for the thing he took
didn’t reply when they said that i lost i just came back with the meanest hook
yo greatman look
exodus 14 says that the lord will fight as long as we keep is shush
so we keep quiet
fast not diet
man can’t die yet
lean and push
when i get tired
from all of the crying
i just step back and let jesus cook
let him cook!
let him prepare all the tables
your enemies can not harm you
you’re surrounded by angels
chorus
if i hear pim for middle of night
i no dey fear
i pray to god
then i attack finidi george
if i hear gbes! for middle of night
i no dey shake, i pray to god
then i attack finidi george
letras aleatórias
- letra de que hoy ganar es sólo perder - juan gris
- letra de vid - d-fi powèt revòlte
- letra de bandit - melvoni
- letra de summer - boy grapes
- letra de como una modelo - rloayssa
- letra de raw - hbthagodd
- letra de столица бессонницы (insomnia capital) - random state
- letra de you don't have to tell me i was a terrible man - nightmare of you
- letra de mortification of the flesh - the heretic order
- letra de the veil - doyle bramhall ii