
letra de tension x pressure - ghowst
(hmmmm)
i dey rep abi!
call me ghowstpen
active.8!
see the life of a hustler
where your paddy wan dey bring you down
and if you say you wan love woman
you gats dey ready to boogie down
see pressure oh (ah eh)
see tension oh ( ah eh)
all because i want to live good life (ah)
see pressure oh (ah eh)
see tension oh ( ah eh)
all because i want to live good life (ah)
mama mama iye eh eh eh!
papa mi papa mi ye eh eh
cover me covеr me iye eh еh!
my time my time iye
cost of living want to k!ll a man
you dey feel me, hope you understand me
cus if i lose them use me to dey laugh eh ye!
ye ye ye, bad belle i jump and pass eh
dem wan know wetin man dey do (wetin man dey do)
if i dey chop, e belleful (chop e belleful)
from monday to sunday jaiye
halle na so i sing am eh
see pressure oh (ah eh)
see tension oh ( ah eh)
all because i want to live good life (ah)
see pressure oh (ah eh)
see tension oh ( ah eh)
all because i want to live good life (ah)
mama mama iye eh eh!
papa mi papa mi ye eh eh
cover me cover me iye eh eh!
my time my time iye
letras aleatórias
- letra de snow on the panturah - genjun
- letra de broken & beautiful - nathan mac
- letra de quiero una chica - henry torres ,sebatian yatra,guaynaa
- letra de chi se ne frega - valucre
- letra de lonely street - kevin walker
- letra de dancing with my demons - couzare
- letra de зажигалки вверх (lighters up) - баста (basta)
- letra de no idea - zoolddik
- letra de sepi berkepanjangan (feat. bajol ndanu) - dara ayu
- letra de həyatın özü - orkhan zeynalli