letra de konibaje - flykid
ooh yeh
o yeyeyeye yeye
it’s your boy flykid o
some people want make i wan chop make i come beg them
place wey i don leave make i come back there
but god he no go shame us
and money no go fail us
as i dey go up up dem dey pray make i shan wale o
but ori ade no dey dobale
but god he no go shame us
we no go stop to praise god
so i say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa o yeye
oya pause… wait a minute make i yarn you
if na by strength wetin i wan do
cos i no get power and i no get raba
but we no spoil person own our own sef e no go spoil
our own water sef go boil
we go still dey dey shout for joy o eh eh
so i say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa o yeye
it’s your flykid
and you know say we stand fit o yeye yeye
letras aleatórias
- letra de 一斉ノ喝采 (issei no kassai) - lisa (jpn)
- letra de cherries - annie kemble
- letra de what are you waiting for? - big joanie
- letra de lucky #17 - gable price and friends
- letra de trying too hard - nicholas bishop
- letra de ocb - vtrende
- letra de la fille du 4ème étage - suzane
- letra de lighthouse keeper feat. kur1br0k33h - luther fisher
- letra de low vibration booty - your stepdad
- letra de mars - france hilton