![letras.top](https://letras.top/files/logo.png)
letra de live my life - flyguy ish
shey i dey leave you
make you live your life
ish
shey you go leave me
make i uh live my
first thing first i wanna feel alright
break some rules mehn i don’t give a huh
when the matter cast say na me go first run
me i no dey too like trouble o
when you see me shout na them fumble o
only pray to god make i humble
cause when my money come
i go count am in bundles o
see i never wanna hear from you
how to live my life
i just wanna rock and flеx myself
nothing wey you do
wey fit turn mе off
see i never wanna hear from you
how to live my life
i just wanna whine and dine myself
this life na one ko kpe meji oh yeah
abcd life is easy
no dey stress me mehn i’m busy
just because i puff puff pass
dem come dey carry my story put am for bbc
oh why?
i dey run from fight so i can fight another day
when i dey fight depression ogbeni you no dey
shey i dey leave you make you live your life
make you live your life ah nah
shey you go leave me make i leave my life
make i live my life ah nah
see i never wanna hear from you
how to live my life
i just wanna rock and flex myself
nothing wey you do
wey fit turn me off
see i never wanna hear from you
how to live my life
i just wanna whine and dine myself
this life na one ko kpe meji oh yeah
never wanna hear from you how to live my life
ooou oooouu
never wanna hear from you how to live my life
ko kpe meji
shey i dey leave you make you live your life
make you live your life ah nah
shey you go leave me make i leave my life
make i live my life ah nah
make i live my life ah nah
ish
never wanna hear from you
letras aleatórias
- letra de sad moon - fxvnder
- letra de freestyle 2020-esfand1398 - kaardo
- letra de cowboy take me away - carly pearce
- letra de wouldn't be home - don amero
- letra de acceleracers theme - robbie wyckoff
- letra de yo perdí el corazón - django feat. mari zi
- letra de sad boyz - a.y.a (jp)
- letra de let my people be - tom robinson band
- letra de god of war - prxnay
- letra de befana vs natale - 4tu