
letra de omàshe remix - femi jr & oluwamillar
hook
omashe, omashe shey
oh my days, oh my days days
everyday, no vacation
dem dey play, koleyewon
omashe, omashe shey
oh my days, oh my days days
everyday, no vacation
dem dey play, koleyewon
verse 1: femi jr
i came, i saw, and someday soon i’d conquer
monday tuesday wednesday to sunday i de find food like hustler
once i leave my crib i cut my leash and woof like monster
paid my dues like three and four times i need to recoup my funds back
you go need lose my number
if you no de talk about numbers
see how i dе shoot like trossard
tell em makе they look their score card
cuz me and my guys we are loco
brother take my advice and go home
you f-cking with sounds by donto
make una de dance azonto, yeah
because i want my peace don’t mean i’m running from smoke
mans been calling your phone where you done go where you wan go
i know a few guys that will run in your home
i know a few guys that will pull up with a mask and one in your dome
hook
omashe, omashe shey
oh my days, oh my days days
everyday, no vacation
dem dey play, koleyewon
omashe, omashe shey
oh my days, oh my days days
everyday, no vacation
dem dey play, koleyewon
verse 2: oluwamillar
wọn ni go hard or go home, mo di llona
bán ni go mad or no go, broski go mad (ti were bọ jọ)
aiye le o bi b-n-r
where i’m from bro e go far
n’isẹ ṣe s’ọmọ mi nù bi òkò, no fit go slack
(mi le máa lọ sùn lori titi)
o le gba l kòní ko di loser
o le máa gel ko ni ko di kura
ot mo fi shura
ka bíbélì mi dede, mo n shi quran
yọ saka nu bintin, na ‘teta no gree go remove am
so bro if no be muller, mi o ṣe ba yarn
baba no speak to man
igba ti ‘ya mu niche s’ára homie you ran
it’s real life, og no be tufan
wobi load the full bar
ti n bọ ki godogodo to di ruger
hook
omashe, omashe shey
oh my days, oh my days days
everyday, no vacation
dem dey play, koleyewon
omashe, omashe shey
oh my days, oh my days days
everyday, no vacation
dem dey play, koleyewon
letras aleatórias
- letra de meteorit - precede
- letra de resident evil - necrosociety
- letra de stranger - naomi lareine
- letra de узник (prisoner) - визаж (visagе)
- letra de ultra megaton fucker, dream you - craze
- letra de en başında (şiirimsi şarkılar pt.4) - agoni
- letra de enerhiya - dos salarda
- letra de lola puñales - acústico - luis7lunes & kid sanchez
- letra de follow fluffy drake - fluffy drake
- letra de bliss - sasha siem