letra de gentleman - fela kuti
i no be gentleman at all
i no be gentleman at all
i no be gentleman at all o
i no be gentleman at all, at all
[chorus]
i no be gentleman at all o!
i be africa man original
i be africa man original
them call you, make you come chop
you chop small, you say you belly full
you say you be gentleman
you go hungry
you go suffer
you go quench
me i no be gentleman like that
[chorus]
i no be gentleman at all o!
i be africa man original
i be africa man original
i be africa man original
you dey go your way, the jeje way
somebody come bring original trouble
you no talk, you no act
you say you be gentleman
you go suffer
you go tire
you go quench
me i no be gentleman like that
[chorus]
i no be gentleman at all o!
i be africa man original
i be africa man original
africa hot, i like am so
i know what to wear but my friends don’t know
him put him socks, him put him shoe
him put him pant, him put him singlet
him put him trouser, him put him shirt
him put him tie, him put him coat
him come cover all with him hat
him be gentleman
him go sweat all over
him go faint right down
him go smell like sh-t
him go p-ss for body, him no go know
me i no be gentleman like that
[chorus]
i no be gentleman at all o!
i be africa man original
i be africa man original
i no be gentleman at all, at all
i be africa man original
i be africa man original
letras aleatórias
- letra de rather dye - hakeem prime
- letra de swag (prod.by zac beatz) - v12 sa
- letra de where did all my friends go? - foreign forest
- letra de so done - hillmurder
- letra de i dont like u - shadestaken
- letra de can i get to know you - betty everett
- letra de the reaper (rapist) - hardnstrange
- letra de your last halloween - the quiet barber
- letra de на шаг впереди - курсфэйк (cursefake)
- letra de jalil - dalí (fr)